Juni, Ola and Dapo go Dey here Dey troll Wizkid late Mum. People wey hate Wizkid with everything in them . Johnny and Wiz Gf share small hate today the whole camp begin Dey cry Dey convulse Dey play useless victim card .
Keep the tears coming, love it !!😂😂
I want Pellar to cheat on that AI girl,hear me out it’s for his own good and the better of their relationship
I’ll explain later but those who gets it get it
Okay another lie debunked say na only one day you spend
Now drop prof that you dated bro
And that you paid more than once for the room
And was the room 35k?
Nigerian are very stupid people Walai
We are our own problem
Cause tell me what you mean by you’ll rather watch the whole country suffer just for the unnecessary hate you have for a club
Fools Dey follow Kussman Kikikiki
Person we no Dey even live for Naija
Bruh I remember when this girl look me finish bill me house rent 650k say na “even it’s not at once send me part”
I no even know wetin to talk I just Dey look the message cos I was like “which kind lifestyle I showcase wey make you draft this billing”
I don’t deserve all these, this is too much to handle
No be say na when i kpeme tomorrow Una go Dey dig old tweets of people dragging me to drag them back, this is the right time to fight for Faka ✊✊❤️❤️
Trolling someone dead Mum is hate 👍
Trolling someone for not having a child outside wedlock and calling him impotent is hate 👍
Reporting an artist page is reciprocated hate 👍
Aura for Aura if you ask me🙂↔️